Want Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2021
Lyrics
Want - Kacci Ajike
...
Oh yeah
Uh yeah, oh yeah
I know deep down
You want a God fearing bad boy
I know deep down
You want a God fearing bad girl
Somebody wey go love you
Do all the little crazy things you want
Person wey no go judge you
Wey go take you
The way you are
Sister dem no dey oh
I swear dem no dey oh
Brother she no dey oh
I swear she no dey oh
All you have to do
Is take the one
Wey come your way
Pray to God say
E go make you happy yeah eh eh
E go make you happy
Oh yeah yeah
No go dey find something wey you no get
For person body oh
No go dey point something wey you no fit buy
For person money oh
Deep down we dey find person
Wey go understand us
Wey go freaky freaky for us
Deep down you dey find somebody
Wey go bad for only you uh
Somebody wey go love you
Do all the little crazy things you want
Person wey no go judge you
Wey go take you
The way you are
Sister dem no dey oh
I swear dem no dey oh
Brother she no dey oh
I swear she no dey oh
All you have to do
Is take the one
Wey come your way
Pray to God say
E go make you happy yeah eh eh
E go make you happy
Oh yeah yeah
Cuz brother
Dem no dey oh
I swear dem no dey oh
Brother she no dey oh
I say she no dey oh
Say everyday we searching for love
Searching for peace
Searching for that
And searching for this oh
Brother embrace what you have
Sister hold on to what you have
That person wey dey your life
Turn am to what you desire
Because a bird for hand
E better than gbegbetigbe
I know deep down
You want a God fearing bad boy
I know deep down
You want a God fearing bad girl
Somebody wey go love you
Do all the little crazy things you want
Person wey no go judge you
Wey go take you
The way you are
Sister dem no dey oh
I swear dem no dey oh
Brother she no dey oh
I swear she no dey oh
All you have to do
Is take the one
Wey come your way
Pray to God say
E go make you happy yeah eh eh
E go make you happy
Oh yeah yeah
Cuz brother
Dem no dey oh
I swear dem no dey oh
Brother she no dey oh
I say she no dey oh