PEACE Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2021
Lyrics
Omo which crime
I commit o
Yeh yeh yeh yeh
So many fish
Dey for river
But them say
Them want my fish
Jejely me i leave am
Still dem tight us
Say dem want sardine
Even after the sacrifice
These mofos never satisfied
These mofos want
To steal my light
Humans are never satisfied
No matter how hard you try
These mofos never satisfied
I don't know why
They're after my peace
Don't know why
They've been acting like this
Don't wanna see
A young negga succeed
E cor dey belike
Make i smoke cannabees o
Tell me why
You're after my peace
Tell me tell me
What you want from me
Don't wanna see
A young neegga succeed
Oh somebody
Pray for me yeah
Cause everything dor tire me
Everything dor tire me
I no go lie e dor tire me
(I just want my peace)
Everything dor tire me
Everything dor tire me
I no go lie e dor tire me
Na peace i want
I no dey find drama
My head dey hot
I no need head warmer
I just dey hustle
Make i get rabba
Wetin be your gain
If your neegga no win
Tell me na wetin be your gain
If your brother no succeed
Omo which crime i commit o
Tell me na wetin be your gain
I don't know why
They're after my peace
Don't know why
They've been acting like this
Don't wanna see
A young negga succeed
E cor dey belike
Make i smoke cannabees o
Tell me why
You're after my peace
Tell me tell me
What you want from me
Don't wanna see
A young neegga succeed
Oh somebody
Pray for me yeah
Cause everything dor tire me
Everything dor tire me
I no go lie e dor tire me
(I just want my peace)
Everything dor tire me
Everything dor tire me
I no go lie e dor tire me
Na peace i want
I no dey find drama
My head dey hot
I no need head warmer
I just dey hustle
Make i get rabba
Omo which crime
I commit o