
energy Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2021
Lyrics
Energy
DU RU RU OHHH
YEA YEA
Many years
Finally my turn don come
Plenty gbege way man face
No be come chop
Now me feel fly just like rocket
Me no get time for no contest
But Just like dj khalid
They know we the best
Plenty Money that's all me need
So we go fit flex
Make everyday turn a holiday holiday
Am reminiscing with my demons
No be my fault say I sabi sing song
And when My song drop
The people Dey respond
I no fit come dull energy energy
No let them to
Run my race
Be like dem don Dey craze
No give them chance
To take my space
No let badman to
Run my race
No let them to
Run my race
Be like dem don Dey craze
No give them chance
To take my space
No let them dull
My energy energy
WOooh wohh wow ooh
Woooh woooh wow ooh
I leave it to you
Woooh wohh wow ooh
Wooow ooh wow ooh
I leave it all to God
One man squad
Me steady on my zone
I love what i do
I fight for what I love
I put god first
But money
On my mind
I waste no time
Cause I want to shine
No be one time
Me won shine for longtime
Oh lord please
No let them stop my shine
No let badman
Take me away eeh
Am reminiscing with my demons
No be my fault say I sabi sing song
And when My song drop
The people Dey respond
I no fit come dull energy energy
No let them to
Run my race
Be like dem don Dey craze
No give them chance
To take my space
No let badman to
Run my race
No let them to
Run my race
Be like dem don Dey craze
No give them chance
To take my space
No let them dull
My energy energy
Woooh woooh wow ooh
Woow ooh woow
I leave it to you
Woooh wow woooh
Wooow woooh wow ooh
I leave all to god