Gorilla Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2021
Lyrics
Am a certified hustler a green reaper
Like ma country I start and I end with the green nigga
And you already know the green means money
Ain't nothing sweet about being broke no money no honey
Nothing funny left the hood but cannot be forgotten
I don't make threat I just walk up and push a button
But as e no dey bring bar fuck is you talking about
E no dey raise us money so fuck are we bringing about
See am a ghetto child and I no go lie
Use to live a life wey now I no go try
Use to sleep with one eye open gun dey ma side
And I made it out the hood because God dey ma side
From small small monkey wey we dey monkey things
Man turn big gorilla come dey carry things
Anywhere we smell the money we take everything
And dem boys act a fool we spray am everything
From small small monkey wey we dey monkey things
Man turn big gorilla come dey carry things
Anywhere we smell the money we take everything
If dem boys dey act a fool we spray am everything
I was raised in the trenches
Where the bed na one mat one wrapper on two beaches
Where you don't need a dentist
If you get bad we knock your whole teeth out let you figure how to fix it
Stuck in this, bad light and road na major complain
House rent mater sef they no dey talk that one again
Land lord just dey comot mama chinedu don dey knock
She come to collect money for food
Stuff wey mumcy go collect make we chop
With that being said you expect us when mumcy still dey struggle
And even get mouth dey judge niggas wey dey hustle
I give a fuck if you been in that situation or not
The options you gat was different not everybody gat such
Listen, from the genesis we was paranoid
Cause the live we met on this surface was without form and void
Demigods we tryna transform it to something we can enjoy
So the bank figures gats nice like Ms banks like Lloyd
So 1st off I thank God for all he's giving me
And also wanna thank y'all for the opportunities
I never go far honestly
But alot of people wont believe
I will even get here including friends and family
But guess what this the beginning of a new dawn
Its ma time to rise and shine am the new sun
The cent which is to come is here spread the news on
Weather they believe that or not ain't nothing new son
From small small monkey wey we dey monkey things
Man turn big gorilla come dey carry things
Anywhere we smell the money we take everything
And dem boys act a fool we spray am everything
From small small monkey wey we dey monkey things
Man turn big gorilla come dey carry things
Anywhere we smell the money we take everything
If dem boys dey act a fool we spray am everything
Get faith you go make am without work na lie
Get work you go make am without God na lie
But ama black hustler am chasing paper
And this paper am chasing is for ever