NYSC Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2021
Lyrics
Nysc
Greatest Nigerian students I hail oo
National youth service corps
Yeah...
I hail ooo
Yeah eeeeee
Them call me Blackwizzy
Woooowoo .. yeah
Aye yi ley heee
Yey heeee
Irin ajo nysc yi tide
Oluwa Showa lo showade
Irin ajo nysc yi tide
Oluwa to Showa lor ko Showa dey
Irin ajo nysc yi tide
Oluwa Showa lo showade
Irin ajo nysc yi tide
Oluwa to Showa lor ko Showa dey
We left our homes to serve our father land
No matter what we face
Yeah .
Naija is our fatherland
Anything wey them like make them talk o
Lazy youth one day we go top o
Wetin we dey find Na wetin we go chop o
Sorosoke everybody must talk oo
Thank God for the mercy journey
Kanmi fi oku wa ransè sile
E no Dey easy to stand for the sun o
Many girls don get sunburn oo
Ajo lawa kori gbewa dele
Kama ku sona kato dele
Ki alawee mashey fail ooo
33k mashey fail oo
Yee hee
Irin ajo nysc yi tide
Oluwa Showa lo showade
Irin ajo nysc yi tide
Oluwa to Showa lor ko Showa dey
Irin ajo nysc yi tide
Oluwa Showa lo showade
Irin ajo nysc yi tide
Oluwa to Showa lor ko Showa dey
Yeeeeeeh yeeeeeeeeh
Oh nooooo huuuu yeah
Hooooooo yeeeeeee
Inna the winter
Inna the summer we don go to school
So we no go fit suffer
After the service how we go see work
Government go do like sey them no see us
Them call us lazy youth
Them say we no serious
Economy slow everything so tedious
Bashey npe Anobi lashey tun kepe Jesus
Oh Lord shower your blessings make you bless us oo
Oluwa Showa lo
Oluwa Showa bo
Make we no die for the way heee
Bashey wa ni kashey pada dele wa
Person wey no send us message
Kanma Shey pada bere wa
Our parents wey sweat for the suffer
Awon na nikan pada jere wa
Irin ajo nysc yi tide
Oluwa Showa lo showade
Irin ajo nysc yi tide
Oluwa to Showa lor ko Showa dey
Irin ajo nysc yi tide
Oluwa Showa lo showade
Irin ajo nysc yi tide
Oluwa to Showa lor ko Showa dey