Without You ft. Macphemz Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2021
Lyrics
Without You ft. Macphemz - Mhartino
...
Mhartino dey for you
It is what is now now
Emi ni Macphemz yeah
Without money, shey you go dey for me
Shawty no dey do me corny now
Coz' me I go dey for you
E dey pain me say you no love me back
Shawty wanna make me go
But I can never let you go away
Why you wanna go so far away
Baby make we take it slow
'Coz I'm feeling it in my soul
You dey injure me, kill me slow oooh ooh
My baby o, my honey o
I'm feeling it in my soul
And I'm never ever letting go oooh ooh
Mhartino dey for you
And I say without you girl
Nobody fit call me honey o, honey o
No no no
And I say without you girl
Nobody for cure my konji o, konji o
No no no
Mayday! Mayday!
O so pe ko fe bami dele
This girl is just driving me crazy
And I want you to be my lady
I remember when I dey eye that time,
you no dey look me
Even if I be studio session
Babe, you dey book me
I go like make you reconsider
Babe, make you choose me
Coz na only you fit sabi the way wey e dey do me
Shebi you talk say you go be my ride or die
Shey your back don dey pain you ni
Baby if you leave me, I go fit to kpain
This kind thing e dey pain me gan
Shebi you talk say you go be my ride or die
Shey your back don dey pain you ni
Baby if you leave me, I go fit to kpain
This kind thing e dey pain me gan ni
'Coz I'm feeling it in my soul
You dey injure me, kill me slow oooh ooh
My baby o, my honey o
I'm feeling it in my soul
And I'm never ever letting go oooh ooh
Mhartino dey for you
Chorus
And I say without you girl
Nobody fit call me honey o, honey o
No no no
And I say without you girl
Nobody for cure my konji o, konji o
No no no
Mhartino dey for you ooh
It is what is now now
Emi ni Macphemz yeah