hustle anthem Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2021
Lyrics
Baba god na him dey bless
My hustle oh
Every day when i wake up
Na him i dey grid oh
Oluwa wey bless me
Na him go bless u oh
Them no know say
Guy man no dey guy
Guy man oh
Na so i dey pray
Na so i dey fast
Baba god what
Have i done
Baba god
Na him dey bless me
Na him bless my hustle
Still bless my grind oh
You no know wetin
My eyes he don face
My brother if you walk
I'm my shoe i bet
You no go know
You know go understand oh
Everyday when i wake up
I dey hustle oh
Baba god na him dey
Give me the muscle oh
If you waka for my shoe
I bet you no go believe oh
If you see wetin my eyes
He don see ooh
But when i pull up
In a range
And I forget the process
Them no no say baba God
Na him dey for my process
Oluwa na him dey bless me
I no fit shout oh
Enemies con pariwo
I no fit shout oh
Wetin you do for me
I cant denny oh ah
I hala i hala
Shey u no say guy man
No fit guy guy man oh
This life do your own
Make i do my own oh
Them don forget say
Guy man no dey guy
Guy man ooh
Everyday when i wake up
I dey hustle
Guy man no dey guy
Guy man ooh
Baba god na him dey
Bless my hustle oh
Enemies them come why
Dem hate oh
I know say them dey wait
Them dey wait for my
Down fall