Akoredele ft. Barry Jhay Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2019
Lyrics
Akoredele ft. Barry Jhay - RichPrince
...
Ori mi gbe mi de′bire
Oluwarichie lemi o eh eh
Every way is a way
Me I want dey sing and make mula
Every hustle got a pay date
Bad man wants sing and make raba o
Omo Olorun koni jale
Omo Olorun koni gbebon laye
Omo'pe wan make mula
Omo′pe Omo'pe want make raba
Omo Olorun koni jale
Omo Olorun koni gbebon laye
Omo'pe wan make mula
Omo′pe Omo′pe want make raba
Monkey no fine mama like am
E get something wey go make papa like am too
Omo bati daju lo'n se obi
The wan wey bad fit make mummy light candle
Kori mi gbe mi de′bire
Make my mummy no lack make them no struggle
Make blessing come for this small boy
If you no like to ball you must to like hustle
Kori mi gbe mi de'bire
Ki mummy mi mase lasan
Make blessing come for this poor boy
K′on pe mi l'Akoredele
Kori mi gbe mi de′bire
Ki mummy mi mase lasan
Make blessing come for this poor boy
K'on pe mi l'Akoredele
Make blessing come for me first
Before my runaway babe go con for me sef
Make my mama prayer work for me yes
Make them be like Richprince omo tan so niyen
No more long story sef
Make my guy no lack no more suffering sef
Come elevate all the guys make them
Drain no more make them aim for the benz
Kowomi ko gara, make my mc dey Galaxy go gaga
Kolami koyapa, Make dem be Richprince baba oh baba o
Make my daddy dem no suffer
Make my mummy demon no suffer
Plenty money I pray for
Oh na na na na na na na na na
Kori mi gbe mi de′bire
Ki mummy mi mase lasan
Make blessing come for this poor boy
K′on pe mi l'Akoredele
Kori mi gbe mi de′bire
Ki mummy mi mase lasan
Make blessing come for this poor boy
K'on pe mi l′Akoredele
Oluwa gbe MI debi ti mo fe de laye MI o
Jowo majen'rebe o laye mi o
Oke agba ni MO gun yi o
Kimase jabo kimase reyin layemi o
Owo to tan osi
Owo to tan osi
Owo t′agbana MA wo ti koni molara
Nimo Fe oo baba
Jeki mummy MI here MI ooo baba
Ebe ni MO be oo
Omo Olorun kokin jale
Omo Olorun koni gbebon laye
Omo'pe wan make mula
Omo'pe Omo′pe want make raba
Omo Olorun kokin jale
Omo Olorun koni gbebon laye
Omo′pe wan make mula
Omo'pe Omo′pe want make raba
Kori mi gbe mi de'bire
Ki mummy mi mase lasan
Make blessing come for this poor boy
K′on pe mi l'Akoredele
Kori mi gbe mi de′bire
Ki mummy mi mase lasan
Make blessing come for this poor boy
K'on pe mi l'Akoredele
End...
Written by :SCROBO GIN