Loading...

Download
  • Genre:Afrobeats
  • Year of Release:2018

Lyrics

Mapamilekun ft. Junior Boy - PlayBoy

...

Oh me Lord

It′s chilly on the mix

Alaye

Kini Koko goon

E so story yin

They call me play boy

I be d get Dem sugar

Get Dem suga

I no say make u no flex

I no say make u no enjoy

Too many things for your mind

U can't tell

Too many things u don see u don endure

Koluwa ma pami lekun o oh

Koluwa ma pami lekun

Koluwa ma pami lekun o oh

Koluwa ma pawa lekun

Oh me Lord

How many times u don wake wey u pray to God say baba oshey

I dey pray I dey fast everyday of my life

Enemies won poshey

We Don dey for the hustle Omo baba lo shey

I dey travel from place to place lati naija lo Malay

I dey work all night mo shashe

Alert tuntun wole mo ji kawo yen eh... Paper

From nothing to something u change my story

Ori bamise gbogbo yin le Fe wo mi

Oya na...

I no say make u no flex...

I no say make u no enjoy...

Too many things for your mind u can′t tell

Too many things u don see u don endure

Koluwa ma pami lekun o oh

Koluwa ma pawa lekun

Junior Boy

Abi the get Dem sugar

Oh e don Tay wey u don dey hustle for fame oh

Ti aba shishe dodon ni wipe ka gain oh

Awon aronipin dey pray make I lay low

But baba cover me am on a highway

Oya na who say make I no flex

Na who say make I no enjoy

Ladder mi to roke kole loo le

Dey no fit kill my joy

Yeeh

I am all about the money oh

Junior Boy Play Boy Omo we balling oh

Aye kuku la ma shey ki a to lo sorun oh

Ki a to lo sorun oh

From nothing to something u change my story

Ori ba mi shey gbogbo yin le Fe wa womi

I no say make u no flex

I no say make u no enjoy

Oya shey aye e lo

Too many things for your mind u can't tell

Too many things u don see u don endure

Ki oluwa ma pami lekun o oh

Ki oluwa ma pami lekun

Ki oluwa ma pami lekun o oh

Ki oluwa ma pawa lekun

Everytime all night

I dey pray to God I dey pray for the paper

Say hale hale Hale Hale Hale hallelujah

Hale Hale Hale Ori bamise e wa bami ki hallelujah

I dey work all night Mon sashe

Alert tuntun wole mo ji kawo yen.paper

From nothing to something u change my story

Ori bamise gbogbo yin lefe wo mi

Oya na

A wire shaye e lo

Anonymous Sadi osha Jaye e lo

Azi cash IB Money Jaye e lo

Ijoba sizu shaye e lo

Mey kudi shaye e lo

Chilly ace ani Jaye e lo

It's chilly on the mix

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status