OSIE UNA DAE Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2021
Lyrics
Some people wanna see me down
Some people wanna see me fall
Some people wanna see down
Some people wanna see me fall
Osie una dey wey man Dem bin dey suffer
Osie una dey wey poverty dey chuck us
Osie una dey wey we nor know the level
Osie una dey
Osie una dey
Osie una dey wey man Dem bin dey suffer
Osie una dey wey poverty dey chuck us
Osie una dey wey we nor know the level
Osie una dey
Osie una dey
AR nor say other Time but year na we yone
Poverty don hit us en we feel am na we bone
This year we go dey for Rich men Zone
We go Smile and rejoice and dance all over the place
Say if you can't celebrate with me
Tell me why should you be a hater
Because you don't know what I have been through
Cuz e nor easy to climb the ladder
Osie una dey wey man Dem bin dey suffer
Osie una dey wey poverty dey chuck us
Osie una dey wey we nor know the level
Osie una dey
Osie una dey
Osie una dey wey man Dem bin dey suffer
Osie una dey wey poverty dey chuck us
Osie una dey wey we nor know the level
Osie una dey
Osie una dey
Some people say we no go make am
But papa God na him be the Master
Rain nor dey fall for one man door mot
Wait for your time So you go get comfort
Poverty make some people Go kolo
Poverty make some people nyama nyama
Poverty make some people Go kolo
Poverty make some people Go crazy
Keep to hustle hard one day ya hustle go pay ya o
Keep to hustle hard one day ya hustle go pay ya o
Just keep to hustle hard one day ya hustle go pay ya o
Keep to hustle hard one day ya hustle go pay ya o
Plenty paper on my mind
So ar dey Hustle every day
Because delay is not denial
It doesn't matter what they say
My hustle nothing rain o
One day e go pay
This life na turn by turn o
So I must follow no time to play
No body knows tomorrow nobody
Papa God no dey dull o papa God no dey dull
As long as life dey hope dey
One day this hustle go pay
Nor dey worry nor dey fear oo
Osie una dey wey man Dem bin dey suffer
Osie una dey wey poverty dey chuck us
Osie una dey wey we nor know the level
Osie una dey
Osie una dey
Osie una dey wey man Dem bin dey suffer
Osie una dey wey poverty dey chuck us
Osie una dey wey we nor know the level
Osie una dey
Osie una dey