
Oba Yanda Lyrics
- Genre:Pop
- Year of Release:2021
This song is not currently available in your region.
Try the alternative versions below.
Alternative versions:
Lyrics
Oba Yanda - Innocent Kuti
...
Oba ya so sweet pass oba yanda...
Place don choke some man dae na veranda...
Plenty tin Dem dae happen na corner....
You wae nor dae... na u ihn go Morna..
Sweet pass oba yanda.....
Oba sweet pas oba yanda....(4x )
Oba ya na we get de magege....
Oba yanda na so so nafiki......
Ya so na Salad...
Yanda na lafidi....
You wae nor get teeth we dae gee u agidi...
Oba yanda na lakraboo....
For serve drink sef na by Sababu....
Oba ya so na we get de Manaku....
If u wan tan lek we pas u go to Barabu...
Oba ya so sweet pass oba yanda...
Place don choke some man dae na Veranda....
Plenty tin Dem dae happen na corner......
you wae nor dae na you ihn go Mona...
Sweet pass oba yanda.....
Oba ya sweet pass oba yanda......( 8x)
Oba ya na we get de Jolor Jolor......
Oba yanda na borlor borlor.....
We dae chill we dae spend de korbor korbor...
We dae enjoy we nor mix pa sonkoh sonkoh...( 2x ).
Oba ya so sweet pass oba yanda........
Place don choke some man dae na Veranda...
Plenty tin Dem dae happen na corner.......
You wae nor dae na you ihn go morna......
sweet pass oba yanda....
Oba ya sweet pass oba yanda....( 8x )
Oba ya so na we get de Juice.......
Dem cold lekeh ice we warm lekeh goose....
Anytin wae Dem serve we dae booze....
If u want fala we na tar groun asweh u go brush.
Oba ya so na filliborthe..........
Baby Dem N'yash ooh Dem go kill posin.....
Mke ah enjoy b4 ah dae kick bokit.......
If u na pikin, na piss go sleep.......
Oba ya so sweet pass oba yanda.....
Place don choke some man dae na Veranda..
Plenty tin Dem dae happen na corner........
you wae nor dae na you ihn go morna......
Sweet pass oba yanda.....
Oba ya sweet pass oba yanda... ( 8 x )