This site uses cookies. By using this site, you agree to our Privacy Policy and EULA
Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2021

Lyrics

Ah ah eh

Testing testing milliana

Testing testing Esa baby oh ah

Eh you know oh oh


Goodbyes Goodbyes

You know I'm not so really good at goodbyes

You want to come and tell a nigga goodbye

This one you do me say e pain me wallahi

Eh Goodbyes Goodbyes

You know I'm not so really good at goodbyes

You want to come and tell a nigga goodbye

This one you do me say e pain me wallahi


She gat me saying Goodbye, So Goodbye oh yeah

Yeah Oh yeah, Eh

Gat me saying Goodbyes, So Goodbye oh yeah

Yeah Oh Yeah Oh Yeah


Pretty Ana, me no want to see your face

But I fit collombi you and make you to feel my base

Baby girl follow me to ganjan days

When I'm a bad boy Jayce you know , You fit to come my place

Yeah ah

So my girl make you concentrate

Say for your matter I Dey work my brain

Girl na you wey Dey drive me insane

Now for your matter I don see something

I fit to give you Wetin you complain

But I Dey reason if you kiss and tell

Baby girl balance it up

Say what you want and give me some peace of mind


Goodbyes Goodbyes

You know I'm not so really good at goodbyes

You want to come and tell a nigga goodbye

This one you do me say e pain me wallahi

Eh Goodbyes Goodbyes

You know I'm not so really good at goodbyes

You want to come and tell a nigga goodbye

This one you do me say e pain me wallahi


She gat me saying Goodbye, So Goodbye oh yeah

Yeah Oh yeah, Eh

Gat me saying Goodbyes, So Goodbye oh yeah

Yeah Oh Yeah Oh Yeah


Say I like the way your body Dey move like Dangbana

Me and the man dem pull up on you Like gbagbagba

Say if you loyal say you gats to chop the banana

Atuwale Atuwale tumama

Say the matter don pass play play

My baby want to really run away

Why did it really have to be this way

You left me down so fucked up yeah

But don't stress ama be ok

Coz maybe it wasn't that really meant to be

Me I go stand I'd be on my feet

I'm never ever gonna be the same, No way


She gat me saying Goodbye, So Goodbye oh yeah

Yeah Oh yeah, Eh

Gat me saying Goodbyes, So Goodbye oh yeah

Yeah Oh Yeah Oh Yeah


Jore Jore Jore Jore Jore Jore Jore Jo

Jore Jore Jore Jore Jore Jore Jore Jo

Jore Jore Jore Jore Jore Jore Jore Jo

Jore Jore Jore Jore Jore Jore Jore Jo

NG +234

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to support.boomplay@transsnet.com.

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status

              Want to hear more?

              Sign up for free and listen to over 100 million tracks, playlists and podcast.