Loading...

Download
  • Genre:Hip Hop & Rap
  • Year of Release:2021

Lyrics

We no know the answers

We no dey ask questions

Kiddie wey e dey quiz ein father

Dey block ein own blessings

Conflating colonial rule den culture be wanna transgression

Me like this then I always dey dodge class

But I never dey chop last

If the child dey skip your lessons, you no dey think ask

To nurture the mind of wanna youth, that be the only task

Lost in the realms of discipline and, feeding the ego

And we for start dey listen, cos really how much do we know

We no know the answers

We no dey ask questions

A closed mind is like a closed book

What be the essence

If we no dey sow nothing

Den make ideas germinate

Recover sciences forgotten, then make tins permeate

If the elders no invest in me

Den direct me on my path

If we dey minus the minors

How we dey do the math

We no know the answers

And we no dey ask


Sɛ enyim aa

Bisa ma obi nka nkyrɛ wo

Sɛ enyim aa

Bisa ma obi nka nkyrɛ wo

Sɛ enyim aa

Bisa ma obi nka nkyrɛ wo

Sɛ enyim aa

Bisa ma obi nka nkyrɛ wo


Sɛ enyim aa

Bisa ma obi nka nkyrɛ wo

Sɛ enyim aa

Bisa ma obi nka nkyrɛ wo

Sɛ enyim aa

Bisa ma obi nka nkyrɛ wo

Sɛ enyim aa

Bisa ma obi nka nkyrɛ wo


Who say little children should only be seen and not be heard

Young Bondzie you ask too many questions. Absurd

If you wan know the future observe the children when they play

Cos dem dey mirror wanna actions and what we dey do den say

2010, be when me I make decision

No lying to my kids, and no fake religion

We no dey do timid for here, speak up and don't mumble

And dey for question any fool who dares tells them to be humble


Sɛ enyim aa

Bisa ma obi nka nkyrɛ wo

Sɛ enyim aa

Bisa ma obi nka nkyrɛ wo

Sɛ enyim aa

Bisa ma obi nka nkyrɛ wo

Sɛ enyim aa

Bisa ma obi nka nkyrɛ wo


Sɛ enyim aa

Bisa ma obi nka nkyrɛ wo

Sɛ enyim aa

Bisa ma obi nka nkyrɛ wo

Sɛ enyim aa

Bisa ma obi nka nkyrɛ wo

Sɛ enyim aa

Bisa ma obi nka nkyrɛ wo


They say obey before complain

My mind too complex to come plain

Guilty till proven innocent

They smell filthy so no consent

Shut up and do what you are told

We owe so much nothing to our old

Bi

The atsia no even dey fall from the tree e just dey hang there

We dey prɔ in front of wanna parents, we dey become them

Atɔɔnii dey sing we the same songs, we no change the anthem

Chew and pour the kanzo finish, Amalia woamba ntɛm

They say they dey send we to schools, to know

Then when we suggest something better: Too known

We no want slow the cancer, just dey lie on your back

Me I know the Ansah's dat be why I dey on track


Sɛ enyim aa

Bisa ma obi nka nkyrɛ wo

Sɛ enyim aa

Bisa ma obi nka nkyrɛ wo

Sɛ enyim aa

Bisa ma obi nka nkyrɛ wo

Sɛ enyim aa

Bisa ma obi nka nkyrɛ wo


Sɛ enyim aa

Bisa ma obi nka nkyrɛ wo

Sɛ enyim aa

Bisa ma obi nka nkyrɛ wo

Sɛ enyim aa

Bisa ma obi nka nkyrɛ wo

Sɛ enyim aa

Bisa ma obi nka nkyrɛ wo

Similar Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status