Barawo Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2021
Lyrics
Soldierbeat o soldierbeat
Ah
All eyes on me
So I figure
Maybe I should teach some things aha
When all eyes on you
Don't you figure
Maybe you should teach our kids
That say
Everything in life i say na attitude
So if a person help you
Show am gratitude
My brother wetin you dey proud for
No b say anything you go carry go
Coz life no be our own o
So if a brother call
Pick up your phone now
Coz nobody knows tomorrow
No one is assured of tomorrow
This world na
Ole barawo onye oshi
Onye oshi ooo
That what we call it now
Ole barawo onye oshi
Onye oshi ooo onye o
Ole barawo onye oshi
Onye oshi ooo ye
Ole barawo onye oshi
Onye oshi o
Eleda mi oma sun
So anything wey you sow wey you go reap
Uhun
And this world is a round place o
And at the same time
It is very deep
This life no be our own o
So if a sister holla
Make you respond
Coz nobody knows tomorrow
No one is assured of tomorrow
This world na
Ole barawo onye oshi
Onye oshi ooo
That what we call it now
Ole barawo onye oshi
Onye oshi ooo onye o
Ole barawo onye oshi
Onye oshi ooo e
Ole barawo onye oshi
Onye oshi ooo
Just like okocha
You Dey dribble me just like
You no want to give ahan
What you should give me
The world is a small place o
And at the same time
It is very big
This life no be our own o
So when the time reach
You go call me
So until then we go adjourn we
We got peace
This world na
Ole barawo onye oshi
Onye oshi ooo
This world na
Ole barawo onye oshi
Onye o
Ole barawo onye oshi
Onye oshi
Onye o
Ole barawo onye oshiii o
Ghost mix
Everything in life i say na attitude
So if a person help you
Show am gratitude
Eleda mi oma sun
My brother wetin you dey proud for
No b say anything you go carry go
Life no be our own o
So when a nigga holla
Make you respond