Energy Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2021
Lyrics
You making man kolo
You make man gaga
Making man kolo
You making man gaga
Making man kolo omoge Ki lo kan mi
Making man kolo omoge Ki lo kan mi
Making man kolo
You make man gaga
Making man kolo
You make man gaga
Everybody kolo kolo omoge Ki lo kan mi
Everybody kolo kolo omoge Ki lo kan mi
Baby be my onyeoma
O yea me go leave ifeoma
Make i come dey by your side ooo'
Me i go dey by your side ooo'
Baby if you want me to come around
Me i go take for dinner dinner
From Jos we enter Mina mina
Na your light be my dimmer! dimmer! dimmer!...
Ifeoma too the play person
Ifeoma too the play person
She too the Wyne person
Me i no dey like that kind thing
That kind thing fit killi person
E fit to killi person'
ifeoma no dey give me kpansh
She tell me say I too like kpansh but she the like d'banj
Her best friend na very badt guy...
See, na my own street guy weh me dey call good guy!
Only you, only you give me Energy "energy...
Girl na you i see, na you i see "you i see...
I need you in my life to make me complete
O na o nah...
Baby be my onyeoma
O yea me go leave ifeoma
Make I come dey by your side ooo'
Me I go dey by your side ooo'
Baby if you want me to come around
Me I go take for dinner dinner
From Jos we enter Mina mina
Na your light be my dimmer dimmer dimmer...
Mo mà jayé ori mí ko pé meji
Mo mà jayé ori mí ko pé mejí
O mà jayé ori é ko pé meji
Ko pé meji ko pé meji
Baby give me o give me o Energy
Give me o give me ur Energy
Give me o give me ur Energy
ENERGY!
ENERGY!!
Something's sweet passi sugar, 'sugar'
Body the turn me sinner, 'sinner'
Na you de make me manya, 'manya'
Oya baby go go, go low, 'go low'
Na you de high my temperature 'uh huh'...
You put me on a high tension 'uh huh'...
Na you dey high my blood pressure o nor nor 'o nor nor'
Yea yea yeah
Only you, only you give me Energy
Girl na you i see, na you i see
I need you in my life to make me complete
O na o nah eh...
Baby be my onyeoma (yea yea)
O yea me go leave ifeoma (yea yea)
Make i come dey by your side ooo' (yea yea)
Me i go dey by your side ooo' (yea yea)
Baby if you want me to come around (yea yea)
Me i go take for dinner dinner; (yea yea)
From Jos we enter Mina mina; (yea yea)
Na your light be my dimmer dimmer dimmer...
Mo mà jayé ori mí ko pé meji
Mo mà jayé ori mí ko pé mejí
O mà jayé ori é ko pé meji
Ko pé meji ko pé meji
Baby give me o give me o Energy
Give me o give me ur Energy
Give me o give me ur Energy
ENERGY!
ENERGY!
'All for you'
You making man kolo
You make man gaga
Making man kolo
You making man gaga
Making man kolo omoge Ki lo kan mi
Making man kolo omoge Ki lo kan mi
Making man kolo
You make man gaga
Making man kolo
You make man gaga
Everybody kolo kolo omoge Ki lo kan mi
Everybody kolo kolo omoge Ki lo kan mi