Grown Man Trips Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2021
Lyrics
Grown Man Trips - Obmrumi
...
It’s OBM!!
chorus
My baby say I put her on grown man trips
give her loving and assurance
and that’s what she need
Give her dat good romancing
say my love na him dey ginger her energy* 2
Verse 1
Gyal for dis lovin wey we dey so
I must to spend
all my naira and my peso
shoot a n***a, mtcheww
Just say so
no go worry about dem
dem be olofo
make dem snap us photo
Marceleria for the Logo
and besides my gyal it’s free promo
have you on a flight to ibiza
like pronto!
Tell me say you nuh know
Girl tell me say u nuh know
Cos I be d bigga man
you knowI hold it down
Date nights
and dem trips outta town
Have you always fresh
like my n****a
Alter Man!!!
Shawty steady holla back!
Chorus
My baby say I put her on grown man trips
give her loving and assurance
and that’s what she need
Give her dat good romancing
say my love na him dey ginger her energy* 2
Verse 2
u dey make me salivate
i just dey my base
you wan make me craze
i just dey think of you girl!
every day every day every day
Give you that loud make u sef elevate
no go ever gravitate
matter wey go come stain u
for your love
I go trek from ugbowo to Ketu
no go ever lie
so no need to find out truth
Girl I know it’s you!
and on gang
girl i nor be fool
i know u love my cruise
i know u love that juice
German Juice
Chorus
My baby say I put her on grown man trips
give her loving and assurance
and that’s what she need
Give her dat good romancing
say my love na him dey ginger her energy* 5