Loading...

Download
  • Genre:Alternative
  • Year of Release:2021

Lyrics

Say they call me samstar oh na na


One love one love for my brother wey love me too

Two shot gun shot for the people wey hate on me

Buh I no Dey beef on them, and I no Dey snitch on them

Tell me why I no go go

Tell me why I no go blow


Say I be they live my life to the way I want it but wan binu simi Mio de mo Why

Whyyyyyyyy

Mio de mo Why

Whyyyyyy


Say I be they live my life to the way I want it but wan binu simi Mio de mo Why

Whyyyyy

Mio de Why

Whyyyy


Why You Gon Do that

Why you Gon do that

Why you Gon hate on your brotherman


Dem no dey like to see me WIN

Dem no dey like to see me FREE

Dem no dey like to see me CHOP

Dem just dey wan to see me Crawl

Laye, if no fit happen seh Laye

My God never sleep oh Laye

I can never loose oh Laye

Laye


Say I be they live my life to the way I want it but wan binu simi Mio de mo Why

Whyyyyy

Mio de Why

Whyyyy

Why You Gon Do that

Why you Gon do that

Why you Gon hate on your brotherman


Why You Gon Do that

Why you Gon do that

Why you Gon Snitch on your brotherman


And I Say Gunshot inna the air

Everybody Face The Floor

Imma Rockstar No Pay No Show

When I Come Through All Of Dem Loko

If You Gon Snitch Na For Body You Go Know

Dem No want make food Dey for mouth

But Very Soon Papa go see me Proud

Buying Mansion and a brand New Porsche

I Dey Drop Shi* Make Dem No Flush

Dem No want make food Dey for mouth

But Very Soon Papa go see me Proud

Buying Mansion and a brand New Porsche

I Dey Drop Shi* Make Dem No Flush

Similar Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status