![DOP (Definition Of Police)](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/12/09/e4a41819de3c499c8b85d12742bf0d89_464_464.png)
DOP (Definition Of Police) Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2020
Lyrics
Dop (Definition of Police) Endsars - Guchi
...
nah,nah,nah nah
I'm not a criminal
I'm just a citizen
I'm not a criminal
nah,nah,nah,nahhh
I'm not a criminal
I'm just a citizen
I'm not a criminal
oh e dey pain me, somebody hold me
Na wetin my eyes never see
U go dey for ur own nation
Facing the forstration
Na wetin this country dey see
Police,if em catch u,Dem go start to search u
wen u try to ask em why,Dem go slap u
N if u start to talk dem go bruse u
N if u want to run Dem go shoot u
Somebody define the police...
Dem go give u some kinda protality police
Dem no need ur explanations police
Till they Carri u restrictions police+2
Nah,nah, nah,nahh
I'm not a criminal
I'm just a citizen
I'm not a criminal
Nah,nah,nah,nahhhn
I'm just a musician
I'm just a citizen
I'm not a criminal