Worry me Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2021
Lyrics
And they know me
And they know me
Them no know where me I start from then
But Dey want me make I run too them
Say my matter done dey cause problem
I no go vex I no go tie my shirt
Time will tell no be who first get
If you stay real you'll be my friend
As you see me so me I no dey pretend
And I stay holy cause I'm a Christian
Why una dey worry me
Una no go see me
Am serving a living (Yeah)
Athink you Dey feel me
You Dey hear the rhythm
E go make you jiggy (Yeah yeah)
Mi I no Dey smile with them
No be everybody wey dey bone dey vex
For my life mi I no won regret
For the mistake wey I make this year
But still I Dey give Jah praise
For his mercy I can't explain
Dey say no pain no gain
For my matter there's always a way
Na only fire I Dey give them everyday
Flows many for my ishibambe
E done tey but it must surely must pay
For this game we dey make dem shout Ye
Why una dey worry me
Una no go see me
Am serving a living (Yeah)
Athink you Dey feel me
You Dey hear the rhythm
E go make you jiggy (Yeah yeah)
Why you dey talk like say you no me well
No come dey ask me about my girl
Say my sagas e Dey ring a bell
Say my brother no contest
Ain't no competition broz no vex
Ye! I just wan flex
If your hating broz make you go rest
Ye make you go rest