
Necessary Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2019
This song is not currently available in your region.
Try the alternative versions below.
Alternative versions:
Lyrics
Necessary - Martinsfeelz
...
Do you know the feeling
When your plan no Dey work
Mama no Dey work
Papa no Dey work
All your brother and your sister
How Dey wan Dey chop
Farabale oya reason
Wetin I Dey talk
Oh noooo
They don’t understand
Akan mora lasan ni
U no be my frieeend
Oh noooo
They don’t understand
Won ro pe sere sere ni
Till they see me in a Benz
So I call on jehova
Jehova bless my way
Ngbo tan ba ni inu igbe lowo wa
So le be si nu soakaway
Oh yeah
Abegi my padi take it easy
Everything wey Dey shele get reason
yeah
You go blow I go blow
You go shine I go shine
Nobody wey no get season
chorus :
Laalaa to ro ke Ile lo n bo
Awon to fe do loro laye won ya pa gan won po
Moni lati kekere ni won ti sofun mi pe kirakita o do la laye
Eni mo way sha lo mo we
Yeah yeah
O necessary
O ne o necessary
Ati lowo necessary
O ne o necessary ah
O necessary
O ne o necessary
Ati lowo necessary
O ne o necessary ah
Ooo oh oh
Ooo oh oh oh ooo
Yea e yea aaa
Yea e yea aaa yea ee
verse 2:
U don’t no the works of the sun
Until you have felt the rain yeah
You don’t know the true meaning of joy until you have felt the pain
Some people think I just made it overnight I remember days when things never went right
I no fit depend on nobody no mommy and no daddy na just me against the world and I have to fall to rise up (rise up)and I made mista kes to wise up sometimes before you love it gat to burn bo she ma n lo ni yen so take every good and bad thing as a lesson something wey bad gan fit to be your blessing
In this life what tomorrow holds ko seni to moo so let’s go
(Back to chorus)