Glory Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2021
Lyrics
OVER. DOSE
DOSE
DOSE
Started from the bottom now I Dey here
They said that brother man will never get here
But I've been the king of city since I Dey there
Another level come some of them come get deaf ear
Oya make una hear am o
If I neva get I'll never slow down
I focus on the dollar everyday now
Every town I enter me I paint am
Oya make una watch out
Cus am on my way coming make them give chance
The sun is getting brighter and on me now
No be say na power but by GRACE na
AM on GLORY oh eh see am on GLORY
YOU better do something oh eh just for your MUMMY
money is necessary
All ma niggas men we gas make it
And am in love with how I feel
So I must pull up with a porche men it's BLESSING
GIVING all my bitches watin dem want
Am steady on the grinding me I no Dey dull at all whalahi
If you come trough you go know say men am LOYAL eh loyal to the. CORE
But make you no Dey use ur something to come spoil my something
Oya make una hear am o
If I neva get I'll never slow down
I focus on the dollar everyday now
Every town I enter me I paint am
Oya make una watch out
Cus am on my way coming make them give chance
The sun is getting brighter and on me now
No be say na power but by GRACE na
AM on GLORY oh eh see am on GLORY
YOU better do something oh eh just for your MUMMY
Money is necessary
All ma niggas men we gas make it
And am in love with how I feel
So I must pull up with a porche men it's BLESSING
Anam Ezoyali
Cus am done with everybody
They talk say dem be my G
But they hear say I Dey town Dey no call gv me again
Ogbeni who you be?
Stay away with your energy
Am in love with how I fell
And I must pull up on you cus it's BLESSING