Big Bag Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2021
Lyrics
Big Bag - Buruji Ibile
...
I say me stand buruji ibile o
omo ologo didan
I de struggle.(Mon sise kin lowo
ko awon omo arayo mase da mi Lori
baba bless me I wan get money
manje sunkun Oro o
(CHORUS)
Aponu saka emi fe baba Mimi
night wey gara lo ma fowo re no mimo
owo aponu saka
lemi fe baba mimo
night wey gara
loma fowo re nimimo
eeeyi yee ahh ahh
Dem no wan see you bubble
dem know say the boy de struggle
you de wish me bad instead toyeko wish me well
I de wish you well
you de wish me bad
wetin be your gain if you hear say I kpeme
enemy wen stay back baba jenko kpeme
I need money owo to asepe
dem want make we fall dem want make we kpeme
(CHORUS)
see am broke am busy
moti jenko gbo won gbori
Oun mi lon fegbo won gbori
bad belle ti won po won gbori
bad people plenty wen de hate on me
cause baba na you wen still de favor me
baba I know say u de for me
people plenty wen de depend on me
Bless me because me I must get money
if no be anything ro ti maami
na only maami de pray for me
see am broke am busy
moti jenko gbo won gbori
I de struggle mon sise kin lowo
kin awon omo araye manse dami loro
baba bless me I wan get money
manje sunkun Oro o
(CHORUS)
LYRICS BY RASKID.