Zuzu Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2021
Lyrics
Yeah
Who Dey Zuzu
Tell am make e cool cool
Something like voodoo
Tell me who the bagga for the area
Clear road
This no be regular (Ye)
Cause gobe (Ye)
With the rhythm and base
Gbefun Lopo
Moni Gbefun
Omo gidi sowon
You know I'm able
Let no bagga come test
Mi ah Fi burst your head
Yeah
Who Dey Zuzu
Tell am make e cool cool
Something like voodoo (Oga)
Yeah
Who Dey Zuzu
Tell am make e cool cool
Something like voodoo
One time gbefun
Anything moma shefun
Omo yen bad no be fumble
Body shape coke bottle
One time moni gbefun
Anything moma shefun
Carry your like Jesu
Omo yen bad no fumble
One chance no be last bus stop
For you my last bus stop
When she Whine
She ah whine well oo
My girl she a whine am well
Inna the street say me man dem know
Positivity is all we know
No go do me ojoro
I fit too burst you on a solo
No dey Zuzu
Keep am cool cool
Sweet like banku
Micheal J Moves
Dem go loot you
Just like voodoo
Yeah
Who Dey Zuzu
Tell am make e cool cool
Something like voodoo
Yeah
Who Dey Zuzu
Tell am make e cool cool
Something like voodoo (Oga)
One time moni gbefun
Anything moma shefun
Carry your like Jesu
Omo yen bad no fumble