Loading...

Download
  • Genre:Hip Hop & Rap
  • Year of Release:2021

Lyrics

Smile ft. Mr Moore & Preshox - Mackson

...

Highly

Life is hard but we’ll be fine

Yea we all deserve to smile

Yeah yeah yeah

Yeah we all deserve rve to smileee

Make I tell you story

Of how the matter go

Mama tell me say son

One day you go blow

Woke up every morning

Steady I Dey chase my goals

Where the money dey bros be the place wey I Dey go

Ayy

Road to success very narrow

We dey drag am like a claro

We changing cars like wheelbarrow

Defense so tight Cannavaro

Dripping on the on regular

All my ni**as are bread winners

Fighting for bread like Mandela

Eight people one cup of rice

Remember back in the days

When things wasn't nice

Gat lot of tears in my eyes

Me tell no lies

Couldn′t afford what i like

School dropout there was no funds

If i be girl i for do runs

If no be God i for pull gun

But the dream big i move on

Life is hard but we’ll be fine

Yea we all deserve to smile

Yeah yeah yeah

Yeah we all deserve rve to smileee

Una don see am o

You see the way the matter dey go o

You gat dey focused o

Because we no fit go back to where we for dey come

We go move foward

Na only foward we know o

Una don see am o

Na later for una ooo

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status