![What Is The Level?](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/01/23/0165563a32514b45af7aca54ed370525H3000W3000_464_464.jpg)
What Is The Level? Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2021
Lyrics
Kiaya de dada dere ko dere o
Fedora dere o
What is the level gan
What is the matter gan
I just dey sing to tell
You something wey
You never know
What is the level gan
What is the matter gan
You no go fit kill
A dead person
Em Don die before
Ale
I'm living my life
I no send nobody
If you dey hate on me
Abeg make you chill
And drink water o
I'm living my life
I no send nobody
If you dey hate on me
Abeg make you chill
And drink water o
Latire re ka lele o
Ale kale pula piale le ka lele o
Latire re ka lele o
Ale kale pula piale le ka lele o
I no dey see badman wey dey talk
I no dey see guyman wey dey flaunt
I just dey run my things for my guys
Make i no dull
Me I no dey dull
You no go fit yab me for my songs
I just dey spit my mind with my songs
Ontop my matter you still come say
Me I too dull
Kilode o
Ipako o gbo suti
Ori elegan lo daru o
If you swear for me
I go pray for you
That is what mama told me
Mi o mani koloko Maroko
Koloko Maroko
Mi o mani kolodo marodo
Kolodo marodo
MI o mani pe kio maje
Nti o fe je mama pamii
What is the level gan
What is the matter gan
I just dey sing to tell
You something wey
You never know
What is the level gan
What is the matter gan
You no go fit kill
A dead person
Em Don die before
Ale
I'm living my life
I no send nobody
If you dey hate on me
Abeg make you chill
And drink water o
I'm living my life
I no send nobody
If you dey hate on me
Abeg make you chill
And drink water o
Latire re ka lele o
Ale kale pula piale le ka lele o
Latire re ka lele