Turn by Turn Lyrics
- Genre:Alternative
- Year of Release:2021
Lyrics
Turn by Turn - Yung Cush
...
Yung Cush - Turn by Turn
Woss
Turn down the city one time with one hit
Oluwa bless me eh
Dollarboi Yung Cush
Gracias
From nothing up to something
My story don change
And i give God the glory
Even though i never buy range
Money calling my name
I hear am loud and clear
I dey ball dem dey hate oh
But oluwa na him make am sure
I'm not the first i remain the best
I'm the ni**a who's making dem vex
I'm the ni**a dropping bomb
On their verses ask about me
For the south i'm their best
Omoge wetin sup why you looking
Like you know me before
I dey ball dem dey hate oh
But yet i no send dem oh
The way the girls dem dance to my song
Oluwa na him make am sure
You dey press and you dey collect oh
Oluwa na him make am sure
You slept last night
And woke up this morning
You should be grateful
And give God the glory
Back inna the days
There was nothing to eat
But now everything nice and legit
I got this feeling dis year na my year eh
Life na Turn by Turn
If e better you e go better me eh
Life na Turn by Turn
It doesn't matter
What you passing through
Believe in God and believe in yourself
It doesn't matter
What you passing through
Because who God bless no man can curse
I got this feeling dis year na my year eh
Life na Turn by Turn
If e better me e go better you eh
Life na Turn by Turn
It doesn't matter
What you passing through
Believe in God and believe in yourself
It doesn't matter
What you passing through
Because who God bless no man can curse
Everybody get e own story to tell
If e reach your turn abeg no disappoint
Back then i was nothing to dem
Some say na juju dey worry the boy
But now i'm important to dem
Na my song boys dey use take dey turn up
I no dey give dem what dey expect
I always give dem more
Than what dey expecting
Everybody deserve to make money
Because dis life we suppose jolly
Allow me make i spend money
You only live once you might not return
And that's why i dey hustle hard
As i dey hustle i dey pray to God
I no want make i fall my hand
Oluwa bless me no loose guard your boy
The way the girls dem dance to my song
Oluwa na him make am sure
You dey press and you dey collect oh
Oluwa na him make am sure
You slept last night
And woke up this morning
You should be grateful
And give God the glory
Back inna the days
There was nothing to eat
But now everything nice and legit
I got dis feeling this year na my year eh
Life na Turn by Turn
If e better you e go better me eh
Life na Turn by Turn
It doesn't matter
What you passing through
Believe in God and believe in yourself
It doesn't matter
What you passing through
Because who God bless no man can curse
I got this feeling this year na my year eh
Life na Turn by Turn
If e better me e go better you eh
Life na Turn by Turn
It doesn't matter
What you passing through
Believe in God and believe in yourself
It doesn't matter
What you passing through
Because who God bless no man can curse
SMG SMG WUUMG Fancyboi luzy
Becko Becko Martini
Ah Bnice eh, ah Bnice eh
You already know you already know
Boy Sunani Sector
Songwriter: Yung Cush