Loading...

Download
  • Genre:Afrobeat
  • Year of Release:2021

Lyrics

Mind ft. StoneKidd - Rushmi Alahey

...

Wooo

Nannana Nannana Nannana

Nannana Nannana Nannana

As my eyes dey see

Na your love Dey bee

Wey I no fit sit make you go

As my eyes dey see

Na your love dey bee

wey I no fit sit make you go

But girl u ah fhi know some things wey you dey do I no dey like Baby…

Girl you ah fhi know some things wey you dey do I no dey like Baby….,

I know say a friend in need is a friend indeed but u know say any friend fit be enemy Baby…..

I know say a friend in need is a friend indeed but u know say any friend fit be enemy Baby……..,

You nuh fhi trust ah friend cuh dem ah evil nuff dem ah smile with you but dem wan kill you Baby.. Baby…never trust ah friend

Cuh dem ah evil yeah

I promise you money I no fit give you but no be say you for go tell your friend them..friend them

I say I go buy anything for you but no be say I get the money now naa now naa yeah

As my eyes dey see

Na your love Dey bee

Wey I no fit sit make you go

As my eyes dey see

Na your love dey bee

wey I no fit sit make you go

But girl u ah fhi know some things wey u dey do I no dey like Baby…

What you do me me I no dey like oo

The things wey you dey do me e dey break my heart ooo

You making all my paddies then in friend dey fight oo

If you push me make I fall down who go save me glidco rambo

But still me feeli wu style nooo

Treating me like a king on my dining bedooo

Mummy washing all the dishes and even your pant oooo

Wey e be like for your under wey shatta dey bundle

So baby wossop yeah

Mhi cyan think straight be like say my brain dey lock up yeah

Maaame wossop yeah girl e be like you like you dey do long thing girl wossop if I mess up girl talk to me so we go fit solve this

As my eyes dey see

Na your love Dey bee

Wey I no fit sit make you go

But girl u ah fhi know some things wey u dey do I no dey like Baby…

Girl you ah fhi know some things wey you dey do I no dey like baby……..,…….

Similar Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status