PLAN B Lyrics
- Genre:Pop
- Year of Release:2021
Lyrics
Yo yo yo
Kaya
Oh nah
No be plan b
This one na the matter
Enemies yapa
Tell me why dem para
No be plan b
This one na the matter
Enemies dem yapa
Tell me why dem para
Pray for me
Make I no go astray
Pray for me
Make I no loose my sane
Enemies dem prey on me
Make I no go my way
But my mama dey pray for me
Make I dey elevate
Won yapa
Won yapa o (Oh oh)
Won tun wa demo
Won para o (Oh hey)
I say it's not funny
When you wake up
In the morning with no money
No girl go call you
Sweet name like
Sweet honey
It's not funny (Oh oh)
(Dem go leave you like that)
I say it's not funny
When you wake up
In the morning with no money
No girl go call you
Sweet name like
Sweet honey
It's not funny (Oh oh)
(Dem go use you like pad)
No be plan b
This one na the matter
Enemies yapa
Tell me why dem para
No be plan b
This one na the matter
Enemies dem yapa
Tell me why dem para
No be plan b
This one na the matter
Enemies dem yapa
Tell me why dem para
No be plan b
This one na the matter
Enemies dem yapa
Tell me why dem para
How many things I wan say
So many days I Dey pray
Now things are not the same
If you no fit add
Abeg commot my way
Now I dey count my blessing
Living my life with no stressing
And all the girls show me love Like money
If you dey vex make you pop up Some molly
No be plan b
This one na the matter
Enemies yapa
Tell me why dem para
No be plan b
This one na the matter
Enemies dem yapa
Tell me why dem para
No be plan b
This one na the matter
Enemies dem yapa
Tell me why dem para
No be plan b
This one na the matter
Enemies dem yapa
Tell me why dem para