![Nobody](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/08/07/78a19aaeba27422b80dab8f2ddb7a403_464_464.jpg)
Nobody Lyrics
- Genre:R&B
- Year of Release:2021
Lyrics
If it's not you it's nobody else
Make nobody con dey try to dey finger my brain with some other girls
I only want you or nobody else
Na you be my air without you i can't breathe o
I can't breathe o o
If dem never know
I go let dem know say na you
Wey dey always cum tru for me
If dem never know
I go let dem know say na you
Wey dey always give me body
If dem never know
Make ur papa know say na you
I go let dem know say na true say you capture my heart o
My heart o
If it's not you It's nobody
Nobo nobody
My heart beats for you or Nobody
Nobo nobody
I only miss you or nobody
Nobo nobody
I only want you or nobody
Nobo nobody yeh e yeh
Girl i love you tey tey tey
Na you i won dey see o every day day day
Or nobody
Girl i love you tey tey tey
Na you i won dey see o every day day day
Or nobody
Girl i love you tey tey tey
Na you i won dey see o every day day day
Or nobody
Girl i love you tey tey tey
Na you i won dey see o every day day day
If dem never know
I go let dem know say na you
Wey dey always cum tru for me
If dem never know
I go let dem know say na you
Wey dey always give me body
If dem never know
Make your papa know say na you
I go let dem know say na true say you capture my heart o
My heart o
For the first time that i met you
I know that you'll be my gurl
You're so perfect and gentle
Say na only you i dey dream of gurl
Oh no
With your love i go dey alright
Na your love wey dey my mind o
Oh yeah eh
If it's not you... It's nobody
Nobo nobody
My heart beats for you or Nobody
Nobo nobody
I only miss you or nobody
Nobo nobody
I only want you or nobody
Nobo Nobody yeh e yeh

Oh oh yeh e