
On God Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2021
Lyrics
Ho weeiii
Ridwayne leley
Moti gberede oo
Oo o yeah
Tsunami
Day your day
Make I dey my day
If no be God, where I for day today AHH ahn
Gone are the days, when dem use me play
Oluwa ti shey, now dem come my way
I dey on Gad oh
I no dey loose gaud oh
Oh my Gad oh
Na him dey make me buga oh
I dey on Gad oh
I no dey loose gaud oh
Oh my Gad oh
Na him dey make me buga oh
Shout out si awon ti won je oju mi
Funke, Folake Pelu Funmi
Gone are the days, back then
When dem dey boo me
Now I'm looking fresh and fly
See dem dey feel me
I dey on Gad oh
I no dey loose gaud oh
Oh my Gad oh
Na him dey make me buga oh
I dey on Gad oh
I no dey loose gaud oh
Oh my Gad oh
Na him dey make me buga oh
Steady on my grind and I stay focus
Striving all day but I no give up
Man go elevate
Jubilate
Hustle go pay
I go pop champagne
Celebrate
Everyday by day
I dey on Gad oh
I no dey loose gaud oh
Oh my Gad oh
Na him dey make me buga oh