Love & Light Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2021
Lyrics
Gionney
You know
You know
Tell 'em
Grrh
I'm sending love and light
Cos I know say country tight
Omo I swear I no go lie
This kind thing dey make me cry
E dey make me lose my mind
I see say men dey vex but
Everything no be fight
Last last we go dey alright
I'm bringing love and light
To the people wey dey cry
We shaa know say country hard
One thing be say e go better
I dey give una assurance
Very soon all man go smile
Wipe the tears wey dey your eye
Last last we go dey alright
Let there be love and light
Take am easy ka udo chia
Welu ya nwayo no dey rush
Nwanne mu biko
Pray to God and hustle hard
Kosalu chukwu
Believe me iga ewelia in no time
E big butuo, iga ewelia
No more sorrows
No more tears
No more nleka
No more stress
Anyi akaligo egwu
No man dares
Ebe m si n'ime ogbe
Adi eme ebere n'ime ogbe
Agu Na Eli agu n'ime ogbe
E jonsuo azuo gi okwe
Mulu anya ka azu, shine your eye
Don't let nobody take your shine
Ndi ntatu aka left and right
When you see them jump and pass
I'm bringing joy and bliss
To the people wey dey press
Wey dey work all night and day
People wey the country dey oppress
Swear say we no go rest
But Just believe say one day
Your hustle go manifest
Last last we go dey alright
Let there be love and light
Take am easy ka udo chia
Welu ya nwayo no dey rush
Nwanne mu biko
Pray to God and hustle hard
Kosalu chukwu
Believe me iga ewelia in no time
Last last we go dey alright
Let there be love and light
Take am easy ka udo chia
Welu ya nwayo no dey rush
Nwanne mu biko
Pray to God and hustle hard
Kosalu chukwu
Believe me iga ewelia in no time
Last Last we go dey alright