
Longtime Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2021
Lyrics
Longtime - Wandella
...
This kind energy this kind energy
Feels like magic, man it feels like magic
Wandella…Kaabo
Woni what’s up woni kilo nlo
Moni woju mi alaye kilo jo
No love, oshatiri zero joy
If you ain’t talking money boya ko kuro jo
Life’s not fair, life’s not fair
Many times timo foso laisi ose
Nobody dey, lai lo ofe
Before nko who dey rely on them
Tell me which kind hustle wey this badman really never try (wey this badman really never try)
If you take a walk in my shoes you may never walk a mile (You may never walk a mile o)
Eje loju shey you see blood dey for my eyes (shey you see blood dey for my eyes)
You can’t relate, na only me fit understand, the reason why me dey on my grind
So many lies wey I don buy so many things wey I like
many things wey I price but I can’t buy
Many times wey I cry cos many dream chasers dey wey dem don kpai
No be say I no try Omo I don dey this hustle since longtime
Longtime…
Woni what’s up, woni kilo nlo
Moni woju mi oshatiri zero joy
No love, osha tiri zero joy
If you ain’t talking money boya ko kuro jo
I’m stressing, I swear to you
I put my blood in it and my sweat too
Everyday hustling a tun ma pe sun
Shey won ti to ma gbomi ni oti fema peju
Everyday we outchea tori a wa nkan taje
Kilo kanmi pelu maths set, ti mole calculate, only money be the mindset
Face front watch back, everybody moving mad
Make sure po n stack buh mi o sowipe ko ma jeun
I be on my grind like 247
I no wan pull up on you like kile jeku
Same game but different levels
Same hell buh different devils
Longtime…
I don go go go I don go far
I shot my shot it went over
It’s not over, till it’s over
Smoke up drink up still sober ah
Still trusting the process
I’m never going back ain’t f**king with no ex
Shey you see the bars I’ve been dropping with no stress
E funmi ni pass kin fun industry ni problem
Many times wey dem tell me comot here, comot ke, Me I get coconut head
We die here, my dead body go rot here
E o mo meme, ori okere koko lobe