Change Me Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2020
Lyrics
Richmonsta
Its Kwac again oo
Fine girl knows abi bad man
She no wan fuck with a bad man
So afor change all my mad acts
Rap up and turn up to run things
Many many girls i see yeah
Girl ebi you adey feel
Give you the dollars for free yeah
Cos ebi you adey need yeah
The way you do you go fit to kill yeah
Short talks link up in your dms
Give you the dollars for free yeah
Cos ebi you adey need yeah
Uhhhhh yeah
Amongst the girls baby you adey see yeah
Uhhhh yeah
Dawg all your friends only you adey need yeah
Girl you the reason adey and the reason why afit to change all my ways oh yeah
I want to light up your days give you that taste
Show dem you dey oh yeah
Girl can we date oo
Cos ebi you wey dey flip up ma page o
Ano fit wait oo
Gimme the time and the place and the date o
Girl ago dey for you
And anogo hurt you
Uhhhhh yeah
Amongst the girls baby you adey see yeah
Uhhhh yeah
dawg all your friends only you adey need yeah
Uhhhhh yeah
Amongst the girls baby you adey see yeah
Uhhhh yeah
dawg all your friends only you adey need yeah
Fine girl knows abi bad man
She no wan fuck with a bad man
So afor change all my mad acts
Rap up and turn up to run things
Many many girls i see yeah
Girl ebi you adey feel
Give you the dollars for free yeah
Cos ebi you adey need yeah