Agunechemba Lyrics
- Genre:Pop
- Year of Release:2020
Lyrics
Ara ra ra ra ra
Onyeoma
Onyoma
Blazeebeatz
Agunechemba bureau d change oo
Na now I gree say life
Na turn by turn
Agunechemba great defender ooo
Na wetin I do why u love me so
Agunechemba turn my life around
He turn all of my problems dem
To so dust eeh
This your love for me I swear na wan tin tin
Na wetin I go give to praise your name
I say
Na re kele Na ro tito
Nma nma di ri gi
Na re kele Na ro tito
Nma nma di ri gi
Na re kele Na ro tito
Nma nma di ri gi ooo
Nma nma di ri gi
Nma nma di ri gi ooo
Na ever since I know my God
I don dey ball he care for me
Na ever since I know my God
I no dear fear he fight for me
Now AM praying loud
Baba bless my voice
Make Dem start do feel my song
Woya Dem my front
When Dem fire catapult
Dem say wetin I dey find go Sokoto
But na me know wetin dey do me for shokoto
I dey pray for Asiri
We go help me to se ile kun ire oo ho
Na money be fine bobo
Me self want to dey on top
Help me make E-money
Bless me with Bundle of dollars
Na re kele Na ro tito
Nma nma di ri gi
Na re kele Na ro tito
Nma nma di ri gi
Na re kele Na ro tito
Nma nma di ri gi ooo
Nma nma di ri gi
Nma nma di ri gi ooo
Na re kele Na ro tito
Nma nma di ri gi
Na re kele Na ro tito
Nma nma di ri gi
Na re kele Na ro tito
Nma nma di ri gi ooo
Nma nma di ri gi
Nma nma di ri gi ooo
Enemies wey dey fire catapult
Ngwanu comot for my domot
Cos me I ready report for your deport
I remain Blazeebeatz