Loading...

Download
  • Genre:Acoustic
  • Year of Release:2020

Lyrics

Ati kekere ni mo ti bo

Always standing tall

Where I come from see we no dey fhor

Eni ori yor lo ma bor

Gbogbo e shi ma jora won

If you wise oh brother stay on God


This is the rhythm for my niggas in the street

Who never settle, keep on hustle working just to live their dreams


And keep your mouth shut to everything you wan achieve

For judas always like to snitch and put you down six feet

As things never palash ooh

To live large oh, make some niggas carry calabash oo

And I be wish you what you wish me padi. I know say you no love me

To kill a nigga na the thing you sabi

Why


Middle finger for the popo

Bad nigga wey dey like to do ojoro

Shey you know money be koko

She no like to party but she like kondo


Middle finger for the popo

When you see them omo akin ma lor sojo

Slow vibes lori coco

I don dey blow now won wa fe ya photo

Eeeeh


Who dey who dey who dey

Who dey Check am ooo

Say na Six Fit Ese Mefa ooo

Aoni rogun nibo lo lor

Cos inside life many things dey sup


Who dey who dey who dey

Who dey check am ooo

Say na 6 feet ese mefa ooo

Aoni rogun nibo lo lor

Cos inside life many things dey sup


Omo ti o j’iya ti to loun gbon

Eba mi hi tani teacher to kor

Ero ota ni pe oye ki nti jan

Sugbon Oluwa ma loun shor


So I live by my rules I no Dey copy cat ooo

And anything I do I like to do it right ooo

Modupe lowo olorun day I Dey alive oo

No be say money Dey but we no dey beg oo eh


What you see can be deceiving

My brother dont ever stop believing

No go fight another man make you hustle for money

Fight poverty make e carry him body


247 ghetto boy lori coda oo

Tori ba ti kun afi ina si agba Arizona oo

Every other day say my people them Dey feel am

For the zanga ooo eeh yah yah ooo

Yeeeeh


Who dey who dey who dey

who dey Check am ooo

Say na Six Fit Ese Mefa ooo

Aoni rogun nibo lo lor

Cos inside life many things dey sup


Who dey who dey who dey

Who dey check am ooo

Say na 6 feet ese mefa ooo

Aoni rogun nibo lo lor

Cos inside life many things dey sup


Oh oh oh eh eh eh

Haeman ati seyi vibez


It’s really no funny ooh

This life is so funny ooh

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status