For You Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2021
Lyrics
For You - Cookiee Vibez
...
Intro:
Hmmmmmm
Hmmmmmm
Ok
Cookiee Vibez Yeah
Bad Girl Mulla
You Know
(Pre Chorus X2):
I For Like Make We Dey
I For Like Make You Stay
I For Like Make We Dey
Make You Be The Person Wey Dey Ease My Pain
(Chorus X2):
For A Long Time I've Been Searching For You
For A Long Time I've Been Waiting For You
For A Long Time I've Been Needy For You
For A Long Time I've Been
I Know You Like Me, But I Like You More
Baby Let Me Take You Dinner, Let Me Know You More
What's Your Name?, I Know It's Ladipoe
Where Me I Come From Be Amargeddon
I No Ft Fight But I Sabi Whine
Baby Shey Your Body E Dey Cause Fight
I No Go Lie Say I No Fit Lie
For Your Matter, For Your Body
Me I Fit To Die
(Pre Chorus X2):
I For Like Make We Dey
I For Like Make You Stay
I For Like Make We Dey
Make You Be The Person Wey Dey Ease My Pain
(Chorus X2):
For A Long Time I've Been Searching For You
For A Long Time I've Been Waiting For You
For A Long Time I've Been Needy For You
For A Long Time I've Been Wanting
BAD GIRL MULLA
Solo 2:
Baby Whine Am Slow
Put It On A Low
We No Need To Rush
Baby Make We Take Am Slow
No Need No Other Body
Me I Dey, Me I Stand For You (Yeah Yeah)
I Don Fall For You
See This One E No Funny
Don't Leave Me Hanging (Yeah)
Let's Just Go Balling