Claro (feat. Blinkzdahustla) Lyrics
- Genre:Acoustic
- Year of Release:2021
Lyrics
Claro (feat. Blinkzdahustla) - Don2 Flames
...
I need claro
I don't need caro
Make I fit dey alright
Plenty pressure man dey face
I need claro
With my slow burner
For one corner
Dey think as en go be
I'm working I'm working
I'm working I'm working
I'm working I'm working
I'm working I'm working
Higher higher higher
Higher higher higher
Higher Higher We dey go
Plenty pressure man
Dey face Plenty things
Man done see
Plenty place man done go
Yawa no fit finish olun
I don't need jumbo
Give me claro
Give me my claro
With slow burner
Make I dey for one corner
Dey feel alright omo
Not everything that
Glitters be gold
Everyday me work
Like a Gemini
All night no sleeping
Steady chasing that paper
All night no dulling
Man work man no tire
Man work man no tire
Higher put me higher
I need claro
I don't need caro
Make I fit dey alright
Plenty pressure
Man dey face I need claro
This life you see spiritual
Everyday on my highness Spiritual olun
Wey my coda slomo
Jeje naso dem say
Life suppose to be
I dey on slow
Steady on the paper
Man no tire
Man na badman
An man no tire ya ya ya
Plenty things man done see
Plenty place man done go