Try Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2021
Lyrics
Try - Graham D
...
So many things wey dey happen for this life see my brother ano wan think am
Cuz if I think e go do me like say like say make I dey solve am
Don't let anybody tell you say my brother you know try
Cuz the position wey you dey so many people sef want to dey your shoes
Ogologoogologoma
Anything you do make you shout Ogologoogologoma
Ogologoogologoma give thanks to God I mean Jehovah
Ogologoogologoma
Anything you do make you shout Ogologoogologoma
Ogologoogologoma give thanks to God I mean Jehovah
Chorus
I Try I try I try
I try for my age I no dey beg for food
I try for my age I pay my Bill's I still dey look good
I try for age no let nobody make you feel like say you no dey try
Everybody know when a get
Everybody know when a get
I say dem know
Nobody know when a broke
Nobody know when a broke
nobody know
Make no body come they tell me
I told you ebe my life oo no no
Make nobody come dey do like say the person know me cuz nobody know
Me I no dey like to vex
Me I no dey like to shout
I dey like to bow down
That's why I dey hustle for my money
I no fit to beg anybody no never
No let nobody success to make you feel down down down down you never get weytin them get eno mean say my brother you dey try
Chorus
I Try I try I try
I try for my age I no dey beg for food
I try for my age I pay my Bill's I still dey look good
I try for age no let nobody make you feel like say you no dey try
Ogologoogologoma
Anything you do make you shout Ogologoogologoma
Ogologoogologoma give thanks to God I mean Jehovah
Ogologologoolooglogolgo Ogologoogologoma
ogogogolooma gologomaa
Tell them say you try
you try for your age