![Aye](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/06/28/c74cda3c9d754a53a9629493f4731e6e_464_464.jpg)
Aye Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:2021
Lyrics
Haa
Ayakata
harremgeezy lele
Ararara
Para para
Lie lie lie lie
Hala hala
She promise ajegunle but i see gwagwalada
She forming loyal to me but seeing another brother
Today na quilox tomorrow na kalakuta
Giddem for here giddem for there patapata
Aaah this girl so loose girl
Why you gat me act a fool giiirrl
She dey use me catching me cruise
Why you giddem today giddem tomorrow oooh oh oh
Aye
Aye ye ye ye
Aye aye n yi
Aye n yi looo
My brother inside life oh
Arabaraba ye ye
Arabaraba ye ye ye
Aaahn wetin my eyes no go see oh
Ararara
My baby still dey
Para para
On top all the
Lie lie lie lie
Why you come dey
Hala hala
Rain rain go away
Come another day
Geezy fe shere
Geezy wanna play
Rain rain go away
Men dem wanna play
All the ladies fe saye
Everybody want faaji
She promise ajegunle but i see gwagwalada
She forming loyal to me seeing another bro
Today na quilox tomorrow na kalakuta
Giddem for here giddem for there patapata
Aaah this girl so loose girl
Why you gat me act a fool giiirrl
She dey use me catching me cruise
Why you giddem today giddem tomorrow oooh oh oh
Aye
Aye ye ye ye
Aye aye n yi
Aye n yi looo
My brother inside life oh
Arabaraba ye ye
Arabaraba ye ye ye
Aaahn wetin my eyes no go see
Ararara
My baby still dey
Para para
On top all the
Lie lie lie lie
Why you come dey
Hala hala
Ararara
My baby still dey
Para para
On top all the
Lie lie lie lie
Why you come dey
Hala hala