Loading...

Download
  • Genre:Gospel
  • Year of Release:2021

Lyrics

I will tell it to

The world now

Hype


The God wey

Doam for me

He go doam for you

The God wey

Doam for me

He go doam for you

As i dey waka higher

Na him doam for me

As i dey joli joli oh

Na him doam for me


Master of the universe

Alpha and omega

Na so dem dey

Wonder wonder

Wonder

How i dey waka

Higher higher


Na who dey reign oh

Jesus dey reign

Na who dey reign

Jesus dey reign

Everywhere i go

Jesus dey reign

All around the world

Jesus dey reign

Na who dey reign oh

Jesus dey reign

Na who dey reign oh

Jesus dey reign


Lets talk about my

Jesus Jesus

Na who dey

Reign oh

Jesus Jesus

I waka waka

Jesus Jesus

He is done it before

And he will

Do it again

Lets talk about my

Jesus Jesus

Na who dey

Reign oh

Jesus Jesus

I waka waka

Tell it on the mountain

He is done it before

And he will do it again


Na who dey reign oh

Jesus dey reign

Na who dey reign

Jesus dey reign

Everywhere i go

Jesus dey reign

All around the world

Jesus dey reign

Na who dey reign oh

Jesus dey reign

Na who dey reign oh

Jesus dey reign


Master of the universe

Alpha and omega

Na so dem dey

Wonder wonder

Wonder

How i dey waka

Higher higher


Na who dey reign oh

Jesus dey reign

Na who dey reign

Jesus dey reign

Everybody who

Dey reign oh

Jesus dey reign

Papa mama who

Dey reign oh

Jesus dey reign

All around the world

Jesus dey reign

Halle halle

Hallelujah

Jesus dey reign

America to jamaica

Jesus dey reign

South africa to

Canada

Jesus dey reign

Naija who dey

Reign oh

Jesus dey reign

Jesus dey reign

Similar Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status