Yes Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2021
Lyrics
Yes - Ykrizz
...
Yes
Yes, Yes
Uhmm uhmm..
Ahhh ahhh
Ykrizz is here
Kuye, Kuye, Kuye
Yes kuye e
Kuye,Kuye,Kuye
Yes Kuye ah
When people talk, Shey you dey understand oh
(yes)
Shey you dey feel wetin them feel inside oh (yes)
You getti plenty friends but them no feel the gap o (yes)
Maybe you need one friend wey go give you map o (yes)
But the truth be say,
Only Baba God wey fit to understand (yes)
Na on Him know how you feel inside oh (yes)
When people fall yakata, you go stand (yes)
No matter wetin happen , you go stand oh(yes)
If you believe join me say
Yes, yes , yes
(Oya say yes, oya say yes oh)
Yes, yes, yes
(You’re a winner so say yes oh)
Yes, yes, yes
(Don’t give up, just say yes oh)
Yes , yes, yes
(One time)
Kuye, Kuye , Kuye
Yes, Kuye e
Kuye, Kuye, Kuye
Kuye,Kuye
Yes Kuye ah
Wetin no kill you go make you stronger (yes)
Shey you know you go rise again, so say (yes)
All the trials wey you face, you go conquer (yes)
You don’t need to be afraid, so say (yes)
But the truth be say,
Only Baba God wey fit to understand (yes)
Na on Him know how you feel inside oh (yes)
When people fall yakata, you go stand (yes)
No matter wetin happen , you go stand oh(yes)
If you believe join me say
Yes, yes , yes
(Oya say yes, oya say yes oh)
Yes, yes, yes
(You’re a winner so say yes oh)
Yes, yes, yes
(Don’t give up, just say yes oh)
Yes , yes, yes
(One time)
Kuye, Kuye , Kuye
Yes, Kuye e
Kuye, Kuye, Kuye
Kuye,Kuye
Yes Kuye ah
Let them know (One time)
Kuye, Kuye , Kuye (you’re born a winner)
Yes, Kuye e
Kuye, Kuye, Kuye (you no be loser)
Kuye,Kuye (strong like John Cena)
Yes Kuye ah (keep the faith, believer)
Eh ma ne mana
Eh ma ne ma ne mana
Ehen, ehen, ehen, ehen
Uhmmm, ehen,
Ehen, ehen, ehen