Eminent Lyrics
- Genre:R&B
- Year of Release:2021
Lyrics
Eminent - Hdot
...
Dan arrow music
Hdot the legend
I go take my baby go fara
I no go send who dey talk sey e no matter
Why you want me leave her
Why you want me chase her
At least , everything dey go in order
She be my baby girl
She be my elele
I no fit look anything touch her she be eminent
Why I wan dey bother ,when she no dey stress that man
She dey give that man everything he want in that corner (ahn ahn )
24 /7 she dey dey my compound yah
Come snatch yah u go see that one time clash
If dem wan fly leave them make dem fly
If them wan fight free them make them jahs come yah
For d woman wey b wonder she get confirm like a thunder ah yah, see when I need that thing she dey load that thing
Even though she dey feed daddy
O man shile fun ni na (na na )
O nkole fun mi na (na na na)
Oma n shile fun ni na (na na)
O nkole fun mi na (na na na)
O man gbele fun mi na (na na)
O nkole fun mi na (na na na)
O man shile fun mi na (na na)
O ngbele fun mi na (na na na)
She be my controller cus I love that bulldozer
I don’t need soldier cus her body gat proof ah
Tell that man sho da mo
Legend dey here na him get that diamond
Baby prove them wrong oya je kan mo
Legend dey here na him get that body
You be their mother make you tell that brother
Na only legend fit to carry your matter ahn
24 /7 she dey dey my compound yah
Come snatch yah u go see that one time clash
If dem wan fly leave them make dem fly
If them wan fight free them make them jahs come yah
For d woman wey b wonder she get confirm like a thunder ah yah, see when I need that thing she dey load that thing
Even though she dey feed daddy
O man shile fun ni na (na na )
O nkole fun mi na (na na na)
Oma n shile fun ni na (na na)
O nkole fun mi na (na na na)
O man gbele fun mi na (na na)
O nkole fun mi na (na na na)
O man shile fun mi na (na na)
O ngbele fun mi na (na na na)
Tell dah man sho dah mo
Legend dey here na him get that Diamond
Baby prove them wrong oya je kan mo
Legend dey here na him get that body
Legend dey here na him get that diamond
Baby prove them wrong oya je kan mo
Legend dey here na him get that body
O man shile fun ni na (na na )
O nkole fun mi na (na na na)
Oma n shile fun ni na (na na)
O nkole fun mi na (na na na)
O man gbele fun mi na (na na)
O nkole fun mi na (na na na)
O man shile fun mi na (na na)
O ngbele fun mi na (na na na)