One More Time Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2021
Lyrics
One More Time - Nuell June
...
Eh God
One more time
Nuell June
Blackrose
Lord Lu
Ghaddam
No be today...... E don tay wey we start
Back then in the days when our pocket never fat
When we never we go won perform they go tell us make park
When i never buy Benz how i won take Park
Buh we no giveup, we dey push am on a low
Now our picture dey for every banner for the show
9:45 how far NJ you dey come?
I dey with girl chill first i never come
So calm down make we keep it on a low
Hustle day and night pray to ja you go blow
See we all go make, buh na the time wey we know know
But if you giveup now, how you won take know
Buh omo men theirs too many mumu men
They no dey comot money if E no involve women
Na who be the focus for this talk? (Wemen)
One time for the chairmanship and all the( Wemen)
Your PaPa die but you no fit buy am Casket
But 2:00 AM you dey club dey order Casket
Bruh life is funny... and its funny like its basket.. mouth
All those nigga going shit for the fame and cloud
Eh God i won collect oh
I be your boy no go forget oh
Call my name when you dey select oh
Cos.. i no go like die for ghetto
I want all the
Ego
Kudi
Owo
Raba
When dem hear my name everybody para
Baba God.... I don work I don pray
E for sweet if you bless me (One more time)
I de beg... i de beg ... i de beg you ( One more time)
Make dem do am for the boys
Make dem run am for the boys na (One more time)
I don work... i don pray... i don fast...
i don fast ... i don pray... i don fast... i don pray
(One more time)
I dey on my kness now make dem do am for the boys na (One more time)
.................
Life be like donation.... Everybody gets to pay
You no fit to impress everybody wey dey 4 de nabourhood
Kanayo Kanayo chairmanship for brotherhood
On God
All i want na the big bag
As i dey jab E for sweet if i see cash
Challe dey work on God
Challe dey fast... Challe pray on God Challe dey jab
Eh God... i wan collect oh
I be your boy no go forget oh
Call my name wen you dey select oh
Cos. I no go like die for ghetto oh
I want all the
Ego
Kudi
Owo
Raba
Wen dem hear name.... Make everybody para
Baba God.... I don work I don pray
E for sweet if you bless me (One more time)
I de beg... i de beg ... i de beg you ( One more time)
Make dem do am for the boys
Make dem run am for the boys na (One more time)
I don work... i don pray... i don fast...
i don fast ... i don pray... i don fast... i don pray
(One more time)
I dey on my kness now make dem do am for the boys na (One more time)