![Unknown Gunmen (Freestyle track)](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/06/03/ca269092e0504e50b9ca147debe310d1_464_464.jpg)
Unknown Gunmen (Freestyle track) Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2021
Lyrics
Wetin dey sup
Wetin dey pa
Ta ta ta
Who dey shoot anyhow
People dey run
Police follow gan
Omo you no fit talk anyhow
If you talk i shoot
A new rule to constitute us
Bullets dey pass our head
Right now, omo
We gatz to be heard
Who light the pa
Unknown gun men
Ta ta ta
Unknown gun men
We are running because of
Unknown gun men
Government don't even know the
Unknown gun men
Where are the people that swore to protect us
The ones wey you send to defend us
Governors ati Senators
Ya bad guy
There is division in the nation
You are lying to us
Lori iro
You want to chop our eyes
But e no go work
So wetin dey sup
Wetin dey mikirimo for the town
We need a plan, Omo
People dey die anyhow, Omo
Security looking so daft, Omo
Government no wan to yarn, oyo lo wa
We have to survive, Omo
Who light the pa
Unknown gun men
Ta ta ta
Unknown gun men
We are running because of
Unknown gun men
Government don't even know the
Unknown gun men