Bless Me Lyrics
- Genre:Jazz
- Year of Release:2021
Lyrics
DL on it ooo
Hey Hey Hey Ahh
Hey Hey Hey Haa
Hey Hey Hey Ahh
Wake up in the morning, How do I feel?
I feel soo Good
Everyday is a blessing, Some dem ma friend
They dey call me for phone yeah
Wey we dey pick our movement
Challey No dulling, Yenkon Koaa
No duulling
Krom Aye shi do something, Do something
Time no dey, no dwell on failure
Time oooo
Get it hard, Get it Hard
Baba wey dey Bless Me
No be say na power
Oluwa wey dey plug me
Take away my sorrow
Baba wey dey Bless Me oo
No be say na power
Ahhhhhhhhhhhhhh
It's all by your grace
I want to get up and sing and dance
Thanking Jah for the Melody
Some of mi friend dem gone
Gone are the days we no get nothing
Now we dey pull up for every party
The girl dem loving the song i dey sing
Now we dey pull up in Benz
Pull up ina Range
Loving the life i dey live
Who say Jah no dey?
Mr. Badmind, Time no dey
Wobe nade du nakana
Enana be Babafana
Baba wey dey Bless Me oo
No be say na power
Oluwa wey dey plug me
Take away my sorrow
Baba wey dey Bless Me oo
No be say na power
Ahhhhhhhhhhhhhh
It's all by your grace
Baba wey dey Bless Me
No be say na power
Oluwa wey dey plug me
Take away my sorrow
Baba wey dey Bless Me oo
No be say na power
Ahhhhhhhhhhhhhh
It's all by your grace
I want to get up and sing and dance
Thanking Jah for the Melody
Some of mi friend dem gone
Gone are the days we no get nothing
We dey pull up for every party
The girl dem loving the song i dey sing
Now we dey pull up in Benz
Pull up ina Range
Get it hard, Get it hard
Baba wey dey Bless Me
No be say na power
Oluwa wey dey plug me
Take away my sorrow
Baba wey dey Bless Me oo
No be say na power
Ahhhhhhhhhhhhhh
It's all by your grace
Get it hard, Get it hard