
Grateful ft. Mayorkun Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2019
This song is not currently available in your region.
Lyrics
Happy for the life I have
For the air wey I dey breathe
Thankful for the gift I have
For the blessings I receive
Coz I know say
Na Jehovah hold me
Even on the worst days
Nothing go fit pull me down
And I sure say
Heaven no fit fail me
Even on the worst days
Nothing go fit pull me down
Even if Na one shirt and one shoe yeah
One bag and one boot yeah
Me and my humble self
I go dey grateful yeah
Even if Na one shirt and one shoe yeah
One bag and one boot yeah
Me and my humble self
I go dey grateful yeah
I’ve given more than it takes from me
The more you look yeah the less you see
Where you been dey when I dey H my G
Plan A don fail, e remain plan B,... yeah
Let it be, Let it be yeah
Let it be, Let it be, Let it be yeah
Let it be, Let it be yeah
Let it be, Let it be, Let it be yeah
Now everyday I dey thank my God for blessings
Thank you for blessing me
And if to say man be God oo
Dem for no send e me
Chorus