Rush us Lyrics
- Genre:Pop
- Year of Release:2021
Lyrics
Always On point
You already know say
Kcp2
Leggo
Ngwa Lena bia bia
Come scratch my beard beard
I know you like what you see
I'm sure you wanna go oversea sea
This one no be joke
Tonight I must to break your yoke oh
Ihotagwo
Asampete maza maza
Tele mi kia kia
I'm sure all the boys you give wack oh
None of them reach me oh
Legodinu
Asampete maza maza
Tele mi kia kia
I get small money to waste oh
And I go waste am for your waist oh
Isi gini?
Asampete maza maza
Tele mi kia kia
Ngwa baby maza maza
Tele mi kia kia
Asampete maza maza
Tele mi kia kia
Maka gini?
Fine boys like us
Na dem dey rush us
Book me now
Na dem dey rush us
Fine men like us
Na dem dey rush us
We nedey too dey pursue dem oh
Fine boys like us
Na dem dey rush us
Hook me now
Na dem dey rush us
Fine men like us
Na dem dey rush us
We nedey too dey pursue dem oh
See Amaka wey 2baba dey wait for
Na me she bein dey here dey ghog oh
Me and Chioma do one or two
Before she consider Davido
Diana still dey worry me
She say she couldn't find my type eh
And as Ngozi overstress me
Nwe ghaya ukwu na ass oh
Brigitta nearly marry me
Claudia wish to be my wife eh
Those agadi wanna gog me
Nwe bochia for my life oh
Mila wan come dull me
Nwe tiya na my thrash eh
Paschalina even like me
Mana oka nor na reserve oh
Fine boys like us
Na dem dey rush us
Book me now
Na dem dey rush us
Fine men like us
Na dem dey rush us
We nedey too dey pursue dem oh
Fine boys like us
Na dem dey rush us
Hook me now
Na dem dey rush us
Fine men like us
Na dem dey rush us
We nedey too dey pursue dem oh
Always on point
You already know say
Man of choice
Na me dey here so
You know say eh
Fine boys like us
We we nedey too look for women like that
Na dem dey rush
Na dem na dem na dem dey rush us
Fine boys like us
Na dem dey rush us
Book me now
Na dem dey rush us
Fine men like us
Na dem dey rush us
We nedey too dey pursue dem oh
Fine boys like us
Na dem dey rush us
Hook me now
Na dem dey rush us
Fine men like us
Na dem dey rush us
We nedey too dey pursue dem oh