Information Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2021
Lyrics
Ayeee jibalabele ayeee jibalabele
Ayeee jibalabele jibalabele
Shaa no be your fault, your fault
You no know who i be, who i be
Na why me i just dey comport, dey watch you
As you dey yarn many things, many things
Orami power
Ashawon power
I dey my side
I just dey observe you
Shaa no be your fault
You no know who I be
Omo Akintola
I just wan make you sabi, simply
For your information, for information
Information, for your information
Information, for information
Information, for your information
Information, for information
Information, for your information
Information, for information
Information, for your information
Ayeee jibalabele ayeee jibalabele
Ayeee jibalabele jibalabele
Monica lomo seyin seyin seyin
Talomo seyin seyin seyin
Paloma seyin seyin seyin
Talomo seyin seyin
Monica lomo seyin seyin seyin
Talomo seyin seyin seyin
Paloma seyin seyin seyin
Talomo seyin seyin
Mmmm ahhhhhh
I be number one for the country
Emi ni baller for party molowo
Hundredi bottles na small tin
Humble yourself brother make we talk
I see you dey there dey take shots at me
Dem no tell you as the thing dey sup
After the game we go see result
Shaa no be your fault, your fault
You no know who I be, who I be
Na why me I comport, dey watch you
As you dey yarn many things, dey yarn many things ah ha ah ha haan
Simply
For your information, for information
Information, for your information
Information, for information
Information, for your information
Information, for information
Information, for your information
Information, for information
Information, for your information
Simply
For your information, for information
Information, for your information
Information, for information
Information, for your information
Information, for information
Information, for your information
Information, for information
Information, for your information
Ayeee jibalabele ayeee jibalabele
Ayeee jibalabele jibalabele
Don level
S-s-s-sound god