Where Dem Dey Lyrics
- Genre:Alternative
- Year of Release:2021
Lyrics
Hmmmmmn hmmmmn
Rhoma
Me I hope say the gbedu no go skip cuz you go put am for replay
Many wan kill my shine but the boy too dey divine yeh
And I don tey for d game no go think say na today
So many things don xup for the eye wey the mouth no ft say
Oya ask them Man dem where Where dem dey
When the man dey hustle for the street where dem dey
Back then back there was nobody
When the man dey hustle for the street who I see
Oya ask them Man dem where Where dem dey
When the man dey hustle for the street where dem dey
Back then back there was nobody
When the man dey hustle for the street who I see
Now mi getting mi blessing from left and right
See fine fine girls for mi front and back
Dem no wan leave they keep coming back
All of my ex they've been calling now
Getting blessing from mi left and right
See fine fine girls for mi front and back
Dem no wan leave they keep coming back
Grateful to Jah a sure G for Life
Grateful for life o life oh oh
They keep coming back o back oh oh
Ba ba ba baba wa
You are the jah jah Baba wa
Ba ba ba baba wa
You are the jah jah Baba wa
Mi remember back then
When the nigga wasn't having nothing
There wasn't even nobody that will even call me
All my life I've been lifeless
Angels in heaven still dey reason my judgment
Buh mi nor mind them
Tell them something must to kill a man
Fire burn them any baga wey wan kill the shine
Buh mi nor mind them
Tell them something must to kill a man
Fire burn them any baga wey wan kill the shine
Oya ask them Man dem where Where dem dey
When de man dey hustle for the street where dem dey
Back then back there was nobody
When the man dey hustle for the street who I see
Oya ask them Man dem where Where dem dey
When the man dey hustle for the street where dem dey
Back then back there was nobody
When the man dey hustle for the street who I see
Now mi getting mi blessing from left and right
See fine fine girls for mi front and back
Dem no wan leave they keep coming back
All of my ex they've been calling now
Getting blessing from mi left and right
See fine fine girls for mi front and back
Dem no wan leave they keep coming back
Grateful to Jah a sure G for Life
Grateful for life o life oh oh
They keep coming back o back oh oh
Ba ba ba baba wa
You are the jah jah Baba wa
Ba ba ba baba wa
You are the jah jah Baba wa
Put am for replay
Many wan kill my shine but the boy too dey divine yeh
And I don tey for the game no go think say na today
So many things don xup for the eye wey the mouth no fit say