Good Day Lyrics
- Genre:Alternative
- Year of Release:2020
Lyrics
Play this record as frequently as possible
Oooooo ooooohhh
Gteck oo aiii
I still thank God for blessings wey dey come my way
And everyday I wake up I Dey grind all day
But today today
I just want to flex with my paddy today
Drink Hennessy and kpeff today
So call your guys we go jolly today
Cos we like to party
Dancing shoes ready
You gat the juice
I gat the sauce
Make we link up say na mad turn up ehh
Say we like to party
Dancing shoes ready
Let’s do the best we can cos tomorrow go better
Say we go ball hard oo
On a very good day On a very good day
The money go pile up
On a very good day On a very good day
The Babies go turn up
On a very good day On a very good day
On a very good day On a very good day
Omalicha Omalicha
Ife Ina ememu isi mgbaka
Ngwa bia k’anyi kukpoliba
Maka na Uwa bu ofu mbia
Say we go chop life ka ewudu na Amala
I no come to cause kasala
Maka na Uwa bu ofu mbia
Nke Onye lili ka obu ana
Ehhhhhhhh
I gat good vibes you know that is true
If you dey with me na balling for two
Say all I want is vibes or nothing
Baby Biko tell me something
Balling is a must no long thing
Say we go ball hard oo
On a very good day On a very good day
The money go pile up
On a very good day On a very good day
The Babies go turn up
On a very good day On a very good day
On a very good day On a very good day